Mobi Groups
Download Free Apps & Games @ PHONEKY.com

nAiJAs - Topics
Create Your Own App Store

* nAiJAs > Topics


Subject: Wetin dey hapen ooo!
Replies: 2 Views: 766

2ntty 26.05.08 - 03:11pm
Naija sef, una go jst kon join dis group bt una no dey cntribute, imagin 107 members na only 15 i fit call correct members, NAIJA make una go imprve una levels Ooo. *

4her 27.05.08 - 08:02am
4 d fact sey dem b members show sey dem wan yan bt tym no dey permit em. 9jarians r v hardwrkn ppl, always busy. In d world, they r d only set of ppl dat cn cm4tably cope wiv adverse stress.,, their strength n resolv s 2nd 2 none. Need proof? Go check our history in sports, peace-keepn missions n of recent, entertainmnt.,, dats y we'r d giant of Africa. Bt in d past, developmnt has bn an individual affair thus it wil only help if we cn channel our abilities 2 facilitate our developmnt as a nation. *

usunobun 28.05.08 - 11:04pm
na d koko u don talk so@4her.bt make we dey try contribute *


* Reply
* nAiJAs Forum


Search:
topics replies


* nAiJAs

Create Your Own App Store

topTop
groupsGroups
mainProdigits

Create Your Own App Store