Mobi Groups
Download Free Apps & Games @ PHONEKY.com

nAiJAs - Topics
Create Your Own App Store

* nAiJAs > Topics


Subject: Democrazy day 2 all 9jas
Replies: 4 Views: 663

2ntty 29.05.08 - 07:07pm
Una 9jas funy, una dey celebrate democrazy day bcos una no go work. Instead make una cari stick go yaradua office mak una flog am wel wel, una sit dwn 4 house dey celebrte, una no kno na crazy ppl dey celebrate democrazy day *

usunobun 29.05.08 - 10:37pm
u r rite! D guy dey rule d country lik snail. *

2ntty 31.05.08 - 12:36am
U no hear wetin he talk 4 AIT yesterday *

4her 31.05.08 - 12:41am
Wetin he yan??? *

2ntty 31.05.08 - 11:14am
He dey yan useless rsons y he neva pr4m wel. Big bros wetin dey u neva shw. *


* Reply
* nAiJAs Forum


Search:
topics replies


* nAiJAs

Create Your Own App Store

topTop
groupsGroups
mainProdigits

Create Your Own App Store