Mobi Groups
Download Free Apps & Games @ PHONEKY.com

nAiJAs - Topics
Create Your Own App Store

* nAiJAs > Topics


Subject: E geti 1 grl
Replies: 9 Views: 749

2ntty 31.05.08 - 12:55am
She talk sey make persn no bud am if d persn no get pic 4 e profile, imagine! Wel no b her fault, na bcos she gt pic dat y she dey talk lyk dat and no b our fault 2, na dem MTN, CELTEL, GLO & co na im i blame ooo. *

4her 1.06.08 - 11:22pm
I guez she doesnt want ugly guyz., or mayb she cn tel ones fortune by lukn@ da face., WAT? U think im crazy? But its possibl!!! *

2ntty 2.06.08 - 10:42am
Mayb, bt dis persn na ur frie... *

4her 3.06.08 - 12:52am
Realy? R u sur? I dnt think so., *

2ntty 3.06.08 - 09:29am
Every1 wey dey NAIJAS na ur friend and dis prsn dey NAIJAS imagine! *

4her 4.06.08 - 07:02am
Bt i no get pics2.,, *

2ntty 4.06.08 - 03:13pm
I dnt mean friend friend. *

tesluv 10.06.08 - 07:49pm
I envy dis chic o.For her to be such a centre of attraction between guys,and even a topic on her.wow...bravo girl! (Claphands) *

luvlyefe 11.06.08 - 08:30am
Tessy which kind group u invite me come wey dem dey gossip each other?even d group leader self.na wa o.I don go. *

4her 12.06.08 - 11:44pm
Lol.,, Ummm., a wise man once said dat wen one doesnt understnd an issue bn discussd n chooses 2 kp quiet, he/she s thot2 b wise.,, tk a Q!!! *


* Reply
* nAiJAs Forum


Search:
topics replies


* nAiJAs

Create Your Own App Store

topTop
groupsGroups
mainProdigits

Create Your Own App Store